This matter of Biafra tire me ooo....wetin una think...if you stand for Biafra say i and why....if you say no let us know why. Me I dey fear oooo make this issue nor go carry belle oooo
News,Politics,Entertainment,Medical Topics,Sports,Gossips,Fashion,Music, Inspirations and Educational Competitions. WATCH OUT FOR COMPETITIONS
Sunday, November 8, 2015
See...Biafra protest in Awka...wetin dey happen for Naija sef
Location:
Uselu, Benin City, Nigeria
Subscribe to:
Post Comments (Atom)









No comments:
Post a Comment