Header banner

Saturday, November 7, 2015

See how sickle cell (SS) blood group look like...abeg check yourself if you get SS...hehehe

Abeg boyfriend and girlfriend make una dey check weda una get this kin blood abeg before una marry....hehehe....na SS dem dey call am.......The complications of sickle-cell disease can be prevented to a large extent with vaccination, preventive antibiotics ,blood transfusion, and the drug hydroxyurea/hydroxycarbamide. A small proportion of patients require a transplant of bone marrow cells.


No comments:

Post a Comment