Header banner

Friday, April 8, 2016

Oboy See Oshiomhole and wife dancing Reggae blues with Harrysongz


Hehe...this people dey enjoy oooo...This happened this evening at the Vanguard Awards happening at Eko Hotel...see more photos abeg




Okowa sef follow dey dance...hehe

No comments:

Post a Comment