Header banner

Sunday, October 25, 2015

This drug prevents pregnancy



Photograph of a half-used blister pack of Levlen®ED oral contraceptive pill. Hehehe...abeg na for married women oooo abeg wey nor wan dey pregnant again......people just dey view the drug anyhow for this blog....na wap oooo....una wan prevent pregnancy? Chei  over 2000 people don view am oooo


No comments:

Post a Comment