News,Politics,Entertainment,Medical Topics,Sports,Gossips,Fashion,Music,
Inspirations and Educational Competitions. WATCH OUT FOR COMPETITIONS
Thursday, February 18, 2016
Chai....See our Naira today oooo
Above is the exchange rates as of today February 18th. Yesterday na 348...today na 358! Wetin dey happen sef......the thing nor wan come down ? People dey suffer oooo......God abeg help Naija ......Photo credit: Intagram @The Guardian
No comments:
Post a Comment