Monday, February 8, 2016

AIT don fuck up


Court order AIT make dem dey show apology to
Tinubu everyday for their station......hehe.....or else they go close the station down.....So I screen grab the apology make una see......dem go spoil Tinubu name during Buhari elections

No comments:

Post a Comment