Header banner

Tuesday, January 12, 2016

Davido and Condom......chei....see

Wetin dey worry Davido sef....he wan fuck woman tonight oooo....him wan born again? Hehehe....He shared a photo of money in his pocket and condom, saying "who's it gon be tonight"! Happy to see a condom sha.....hehhee


No comments:

Post a Comment