Wednesday, December 10, 2014

YAY,......THIS IS FIDELIS CHIDI'S WEDDING PICS......HEHEHE

Am so sorry for the delay in publishing my wedding pics....Honeymoon don carry go...hehehehe..Anyway am still in the honeymoon but i have to remember my fans...... Thank you all for your moral support.
 She too much abeg...Na she be that....Hehehehe
 O boy nor be small thing oooooo...Na my parents and inlaws be this ooooooo





 Na my best man be that.....hehehe

 Na my people for UBTH be that..Dem too much abeg





 i dey give am flower for here...hehehe






 Na for traditional be dis ooooo










Master na baba God ooooooo


No comments:

Post a Comment